Tcclique Music’s new signee, Xpo Ben-Jamin has finally released his official first single for the label titled “Gidigba”, an inspirational life-touching song which talks about hope.
Willisbeatz did production, the tune verse talks about succeeding in life with God’s blessings and parting ways with bad friends who always pray for our downfall.
Gidigba Lyrics
Woyooi wooooyi
Expo – (Benjaminng, Ben-Jaming)
Woyoei woyoooei
Shey na money adey find and nothing else , we no have no time for your drama.. Oluwa send your blessings coming my wayyyyy , mooooney we dey find and nothing else …Jah keep on blessing my corner Oluwa send your blessings coming my wayyyyyy
See the thing wey we dey carry if e land GIDIGBA , we still ah pray and ask for more like Oliver ,if ah Jamaica dem go talk say wholeheapa , one thing adey fear for my life onipa . Make I get money like Adeleke or Alhaji Dangote , me ah just want make I dey okayyy …we tell them magani sose
Sheeey na money we dey find nothing else.. we no have no time for your drama
Oluwa send your blessings coming my wayyy , moooney we dey find and nothing else… Jah keep on blessing my corner ..Oluwa send your blessings coming my waaaay
Weytin adey think maame be di d3n? Ah no get kpaa me p3 s3 me twi hy3n ,Ebusua stress nyinaaa m3 y3 d3n? No give me pressure 3no so 3ka s3n? W)))))) w)))))) w))))))
Adey ma laneee, if you hate me weytin you gain ….madwen dwen d))so adey go insane … Oluwa adey beg please take away ma paaaaaain ….make an get money , ah wan fi get moneyyy
Yee yeeee ….
See the thing wey we Dey carry if e land GIDIGBA , we still ah pray and ask for more like oliver
If ah Jamaica dem go talk say wholeheapa
One thing a adey fear for ma life onipa
Don’t take me playyy
Make the money come (repeat)
LISTEN TO Gidigba HERE